Skip to main content

Josie Dunne – Dumb Lyrics

Dumb Lyrics By Josie Dunne

Mboma MMC – Wayo Lyrics ft. Terry Apala

Mboma MMC – Wayo Lyrics

 

 Wayo Lyrics By Mboma MMC ft. Terry Apala

Mmc music
Mboma Mmc
Terry apala mo de
Terry shongbo

You know you know
I love you Baby

Anytime I call answer my call
Answer my call
Mofe yawo yawo nitori e
Baby mi answer my call ooo
I know it’s all about d paper baby I met you for Ebute meta
Pastor pikin na up Napa

I go love u forever
Shoddy kilode?
Baby kini mose
So fun kilode
Yeh yeh

Wayo wayo wayo wayo wayo wayo wayo wayo
(wayo uh uh wayo uh uh)
Wayo wayo wayo wayo wayo wayo wayo wayo wayo
(wayo uh uh wayo uh uh) ahh

I know it’s all about d paper baby I met you for Ebute meta
Pastor pikin na up Napa
I go love u forever
Shoddy kilode ?
Baby kini mose
So fun kilode

Yeh yeh

(Weytin I do)
Am not that kind of guy wey Dey soro ju
I spend money anyhow beere lowo suraju
Am not that kind of guy wey too Dey dull u
Try me! Mi o kin se olofofo

I don’t know what you mean
I don’t know what you mean by u be virgin
Your matter Dey mori fomi
Your matter Dey make me wan use spenti
I don’t know what you mean
I don’t know wat u mean by u no wan do

Oh my baby jor ma pami now
Ewo Nikan ni mo gbekele laye lorun ma foju mi sona
I know it’s all about d paper baby I met you for Ebute meta
Pastor pikin na up Napa
I go love u forever
Shoddy kilode ?
Baby kini mose ?
So fun kilode?

Yeh yeh

Wayo wayo wayo wayo wayo wayo wayo wayo
(wayo uh uh wayo uh uh)
Wayo wayo wayo wayo wayo wayo wayo wayo wayo
(wayo uh uh wayo uh uh)ahh

You know you know
I love you Baby
Anytime I call answer my call
Answer my call
Mofe yawo yawo nitori e
Baby mi answer my call ooo
Its Stg
Mmc music

 

Wayo Mboma MMC Lyrics ft. Terry Apala

Comments

Popular posts from this blog

Black Sherif – Second Sermon Lyrics (Remix) ft. Burna Boy

Black Sherif – Second Sermon Lyrics Remix ft. Burna Boy   Second Sermon Lyrics By Black Sherif (Remix) ft. Burna Boy