Dumb Lyrics By Josie Dunne
Burna Boy – Question ft Don Jazzy [Lyrics] Lyrics Burna Boy – Question ft Don Jazzy Don jazzy again It’s don jazzy again It’s don jazzy ah don jazzy If they wey dey chop I be tomato Them no go ketchup Oya kuro nbe na Waso o n play be e mo If they do you one kind Maybe fun e one-time omo to ma mess up Anything you wish me that be your portion Bad man no dey work o, man no be god o Make dem dey talk am, as you dey fly like helicopter Na by the grace of god and insha allah we dey move Question, but dem no get answer Question, but dem no get answer Question, but dem no gеt answer Question, but dem no gеt answer Na my ca**ava wey you dey look Tell am say I know say wetin you do When we go kerewa Koto wi mo ni ko so o Anything you wish me that be your portion Bad man no dey work o, man no be god o Make dem dey talk am, as you dey fly like helicopter Na by the grace of god and insha allah we dey move ah Question, but dem no get answer Question, but dem no get answer Question, but dem no get a...