Dumb Lyrics By Josie Dunne
Moelogo ft. Adekunle Gold & Ria sean – Who Talk [Lyrics] Lyrics Moelogo ft. Adekunle Gold & Ria sean – Who Talk No be everybody go like you This na reality o my guy No be everybody go feel you This na reality o na na If you walk on water Dem go talk say you no sabi swim If you dey fly o Dem go talk say you no sabi walk Who talk say man no fit turn him lesson to a blessing? Who talk say babe no fit stand for road and get investment? Shine your eyes Shine your eyes Well well Price dey rise Come correcti o, well In my vibe No deny I decide I love my life f*ck with me, you go see Don’t f*ck with me, you might get zеro chances Live your life my dеar No be everybody go like you This na reality o my guy No be everybody go feel you This na reality o na ni If you walk on water Dem go talk say you no sabi swim If you dey fly o Dem go talk say you no sabi walk Who talk say man no fit turn hin lesson to a blessing? Who talk say babe no fit stand for road and get investment? Shine your eyes...